Access bank

Today na armed forces remembrance day. For all dem beta beta soldier dem wey don follow yonda go.




Today na for dem beta soldier dem wey don carry go that side for yonda. We na dey hail you oh. Say all the things dem wey you don do for our obodo Nigeria we na dey give you igbosa plenty.



Share this:

CONVERSATION

0 comments:

Post a Comment