Oga for PDP dem talk say dem go comot Lekki toll gate for there. Umm this one go sweet me o.
Umm dis one be beta something oo. In fact na more than beta something. Oga for PDP dem wey dey go for governorship dem Oga Jimi Agbaje talk say if dem put am for oga fashola chair him go comot Lekki toll gate oo.
This one dey sweet me oo. Because the traffic wey dey shele for that place ehn. Na wa. Make we no dey pay for sometin wey we dey pay TAX for na. Abeg beta pickin dem how una take see am.
0 comments:
Post a Comment