YAWA. Papa Mama dem carry dem pickin commot school for abuja
This one dey happen as we dey speak o. Na so plenty papa mama dem carry them pikin commot one school for abuja wey dem talk say bomb dey inside. Dem talk say na for inside government secondary school for gwagwalada there. This one don dey fear person o. Oya follow una eye carry wetin happen for dere.

0 comments:
Post a Comment