Baba Obasanjo talk say LAILAI Oga Jona no go enter
Baba himself don talk oo. Him say Oga Jona no go enter presido chair for 2015. Na wa. Oga Jona try all him politic tactic dem, carry betta man of God dem go meet Baba for hilltop say make dem follow Baba talk. Baba no gree. Him say LAILAI say him fit support any pikin for Nigeria but for Oga Jona him no get hand or leg for him presido reelection something.
Umm me i dey watch this election ooo
0 comments:
Post a Comment