Access bank

NA WA oooooo .... GMB pickin dey cause serious kasala for twitter


Ummm this pickin na betta betta pickin o, if im papa win this election no bi TINUBU do am ohh. Na Zahra Buhari.

No bi small tin happen for twitter yesterday wey this fine gel cause o. Infact make buhari no dey show for poster again make him just say " vote for me na my daughter bi dis" use the pickin picture for poster. He go win the election patapata.

Oga Buhari thank me later ehn ..

Share this:

CONVERSATION

0 comments:

Post a Comment