Madam Lady GAGA no wan gree o. Umm this one no bi for small small pikin dem o ..
Ah na wa for this one oh. Amebo for obodo oyinbo talk say this one pass okro soup wey fall for ground o.
How dem wan pick am ..
Una Pop singer LADY GAGA no fit waka well well as she comot with yama yama face and plenty hair for the armpit dem - she come dey show her oyoyo bobby for town for when she dey japan
For LAST month na so she wear octopus costume but amebo talk say 'Lady Gaga's latest appearance might be her strangest yet'. Na so dem talk o.
Una enjoy am ...

0 comments:
Post a Comment